Thursday, July 18, 2013

Lyrics : Wizkid - Sisi Nene


[Intro]

She girl, she girl, she girl, she girl, no man badder
See girl, see girl, see girl, see girl, no man madder
Oh!oh! Na who born their father
Yeh! Gan..................

[Verse 1]

Say dis girl dey try me
She look up and den eye me
See i tell am say she dey try me
Cauz d way dat she wyn dey high me, oh!oh!!!
Other guyz applying
But she give dem declining
I luv d way you wyning
My baby baby wyn it

[Bridge]
Oya, sisi nene, roll am. Wyn for me, roll am
Let dem knw say, you hold am, na u sabi, roll am
Oya, sisi nene, roll am, wyn am for me, roll am
Let dem knw say, you own am, na u sabi, roll am.
Oh!no! Oh!no! Oh!no!!!!!

[Chorus]
Mawomi no be tell dem no be so!so!so!!!
Shebi awon lo lenu won je koma jo!jo!!
I luv the way you put it on the floor
Omoge jo!jo!jo!
Oya Oya Oya Sisi nene! Roll bottom, roll bottom, roll bottom, roll bottom, roll
bottom funmi
Sisi nene, komalo, komalo,jomalo,komalo,jomalo funmi.
Sisi nene, komalo, jomalo, komalo, jomalo, komalo funmi.
Sisi nene, sha ma jolo, sha ma jolo jo sha ma funmi

[Verse 2]
Sisi nene! Dance for me, don't let dem know say baby nene,
Grind am low, i say i luv my sisi nene
Cauz d way dat she wyn dey catch my peepee nene
Oh!no!nooo! Yeah
Up and down she go down
I carry her come my show now
I just dey finish my show now
But she say make we dey go now, say
Omoge jo!jo!jo!

[Chorus]
Mawomi no be tell dem no be so!so!so!!!
Shebi awon lo lenu won je koma jo!jo!!
I luv the way you put it on the floor
Omoge jo!jo!jo!
Oya Oya Oya Sisi nene! Roll bottom, roll bottom, roll bottom, roll bottom, roll
bottom funmi
Sisi nene, komalo, komalo,jomalo,komalo,jomalo funmi.
Sisi nene, komalo, jomalo, komalo, jomalo, komalo funmi.
Sisi nene, sha ma jolo, sha ma jolo jo sha ma funmi

[Till Instrumentals fades]

No comments:

Post a Comment